@DevTobs
@Abiodun0x
Companies wey dey give you your tech jobs, majority of the owners na Yahoo Boys, 419, Money launderers, drug dealers and whole lot of other vices. Bold of you to assume they got that far with lesser efforts. Hardworking criminals dey if you no know, dem no dey miss a day of work