@gbeksbaby
Na you get time to drag. It's y'all business.. by now she for dey jo soapy for kirikiri.. Dem never born the tenant or landlord wey go throw your things out for this naija.. if you know these basic things the other babe suppose dey find bail money like this. But u dey find pity