MrBbs👽
@iamRealAmin
Followers
351
Following
54K
Media
47
Statuses
23K
a music fanatic but GGMU still ❤️
Lagos, Nigeria
Joined October 2019
I still cannot wrap my head around how the Nigerian government can’t use their own fighter jets to bomb terrorists and needs U.S. help. The U.S. carried out the strike, not Nigeria. The same Nigerian Air Force that flew to Benin Republic at lightning speed to quell a coup. I just
BREAKING: Trump says US forces launched air strikes against ISIL fighters in northwest Nigeria. Read more: https://t.co/oWNeZU6DU7
423
2K
5K
That the first airstrike didn’t happen in Borno is really weird.
99
178
2K
Make BTC no crash in that 3 years oo 😂
1
1
0
those babes wey you go send transport wey no go come, na this kind rice dem dey use the money cook.
77
373
3K
Na selective haram una dey practice for this country... collect xmas bag of rice & ororo from work... but your neighbour's rice is where you draw line...
122
2K
12K
My mama cook jollof before she commot my papa buy wine as e come back now, Christmas no pass like this😂😂😂
2
0
1
Southy soon insha Allah😂
0
0
0
Na height Dey disturb corporate nigga😂
0
1
1