Spooky🎱♣
@SSpooky7
Followers
2K
Following
21K
Media
2K
Statuses
74K
Mechanic, gymnast, web3…..❤️💙
Santorini
Joined September 2020
Nobody in my squad will ever block a business counterpart without paying and we can pay out of our pockets cause we guide here… we’re not Marshall 🧏🏿♂️🧏🏿♂️
Flung out 40% for funds that didn’t get to my hands. You can not push out the same under pressure. You, your squad. All of una combine.
1
1
44
I broke no be to dey wan rip $12k We Dey ok for here 🧏🏿♂️🧏🏿♂️ Na $12k you really wan rip😭😭 and you no fit still pay 100% your mama dey send 40%😹😹😹
I no owe anybody money, if your guide nah 5m, I pity you - you no guide kan kan. Sure odds for you to tweet about being broke in few hrs too pos. Omo spooky go pick beans
1
0
67
No worry we guide for here and we no need rip to chop… if e sure for your papa say you guide well pay the money today. I never see proud broke ripper for my life
Point out one rep designer. Dont project your reality on me, two different things lil bro - your papa sabi who he rip, go pay am on behalf - “you no reach” lenu omo ti o le Jeun lai win tete. 😂
2
0
75
Make I go call my babe wey fit afford 100k things without tweeting
9
0
107
Winner ooo😭😭😭
2
0
3
I want my wife 🧏🏿♂️
0
0
1
Some of una no hustle at all this year cause wetin be this wey una dey cook????
2
1
8