Challenge!! (Women Only)
I dare you to quote this tweet with a pic of your bare face only(no full body, no cleavage showing) without make-up/filter and rack 2k likes in 2hrs.
Boys go get accident instead make people sympathise genuinely,people go say na yahoo boy so They had it coming 🤦🤦
Dumb folks, even you wey be say na accident from Lagos to onitsha kee your father go open mouth talk
@Unruly2308
For person wey na retweets my pinned and tag she dey use survive, she no suppose use person business cruise
Agbalagba no dey dance lagban lagban
@whitelion456
If you go church you go post am,if you post bible and cross no body go cry, if catholics bow to “Mary statue” nobody cry say only to buy CLA
Him post wetin he believe in and na wahala again?
@rutie_xx
A part of me don’t sit well with exhibiting our girls like prostitutes to entertain a foreigner and still live stream it to the whole world
Shank no fit go Atlanta make them dey treat am like this, make we dey give ourselves class sometimes na
@Eni0la1
He’s just letting yall know he owns the song, he replied to a tweet that says the song might not drop and he’s disputing that davido doesn’t have a say if it drops or not
@bigOla_mide
@Teeny_Olami
Well we all know it’s a wild animal, its their nature Im sure this incident is the fault of the zoo management, there should be precautions put in place to avoid things like this
How many lions dem wan kee
Any banger tweet in your head no dey actually bang
Na freestyle tweets dey bang most times… after that my video bang I don post funny videos tire 😂😂 ko bo si 😂😂