Girlfriend dey cheat, married woman dey cheat, pregnant wife sef dey cheat๐ญ๐ญ
If na 2hrs you dey use fear women per day, increase am to 6hrs o๐๐พ
[At the polling unit]
Thug: โhafa come, you dey for GRV or Sanwo Eko?โ
Me: *disguising* โahn ahn see my Sanwo Olu cap naโ
Thug: โah washere, oya go voteโฆbut wait, ELLU PEEE!!โฆโ
Me: โSeventyโฆSevenโ ๐ญ๐ญ๐ญ
Another set of people that make me laugh are the ones that think we will be silent if we had lost ๐๐๐
Welcome to TwitterNG, we will cook ourselves and the winners together ๐๐พ
Imagine itโs Nigeria that hosting AFCON and we get knocked out in the group stages
AFCON don finish be that, make dem go play the rest for their respective countries ๐๐พ
Scored the first goal, 1-0
Built up the second goal, 3-2
Caused the 3rd goal, 4-3
Scored the last free kick, 4-4!!
LIONEL MESSI,THE GREATEST OF ALL TIME!! ๐๐ฅ
Ola Of Lagos do video for Jet ad,
CEO wey produce Jet do video say the price wey Ola dey call am too high,
Ola sef do another video again to reply CEO
Moral of the story: โNo gree for anybodyโ
Dear South Africans,
The last country to leave the AFCON between Nigeria & South Africa is the owner of Amapiano oh. No talk say we no talk ahead oh. Thanks and God bless๐๐พ
Signed,
Amapiano Management. โ๐ฝ