Amaechi Ogbonna Profile Banner
Amaechi Ogbonna Profile
Amaechi Ogbonna

@AmaechiOgbonna2

Followers
3,034
Following
4,421
Media
1,119
Statuses
11,663

Peter Obi or Nothing, 30BG and Forever Arsenal Stan.

Lagos, Nigeria
Joined December 2019
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
Why you need to Discard Negative thoughts Discarding negative thoughts is essential for our well-being and mental health because they can: 1. Affect our self-esteem and confidence 2. Lead to anxiety, depression, and other mental health issues 3. Distort our perception of
12
1
22
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
#LagosRally We are already assembling.
Tweet media one
21
278
1K
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
#LagosRally Police don come dey tell us say we no feel march That Rallies are held in stadiums
84
440
678
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@renoomokri This one don take im normal colos. Puff harder Reno, your Papa regret go double now.
51
6
658
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 months
@SAMKLEF Legend wey no get sense wetin him be?
76
7
585
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
13 days
@JohnFanimokun You and your entire generation no fit get the kain peace of mind wey both of them get. Your mind no go touch ground aje.
8
6
472
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
@jidesanwoolu @ARISEtv Murife You sef go Vote Gbadebo
Tweet media one
5
26
413
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
11 days
@yabaleftonline Se two people wey wan carry first position dey ever agree for each other?
28
9
409
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
21 days
@Omojuwa @toyin_abraham1 Tank of tears shall be the portion of All APC and Tinubu supporters
42
8
385
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
12 days
@doyinokupe Werey see as you dey type laik JSS3 student wey just enter social media.
14
3
377
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@BwalaDaniel This is you calling your boss them criminals, because Obi didn't mention names. Meanwhile, thanks for confirming that Obi has Righteous intentions for Nigerians.
11
11
329
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
271
162
232
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
10 days
@cbngov_akin1 @Nobsdaslushhkid Oga call your Papa name No dey disguise
2
6
314
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 months
@SAMKLEF You get life Before? Na mumu dey take you serious.
4
5
274
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
14 days
@olastv01 @yabaleftonline You just dey talk wetin no happen
22
3
271
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
21 days
@Omojuwa Dey play, na your fellow Ronuist dey on this page. People wey no fit cross from their street enter another street
12
7
265
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
4 years
Titans where are thou @Symply_Tacha I found our symbol of Authority today. Proud Titan
Tweet media one
Tweet media two
4
54
201
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
21 days
@obi_Nwosu You met him for the final obituary of Your Political career or what?
4
3
214
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
12 days
@Wizarab10 Your Papa dey give better update, no dey jabo anyhow
0
0
216
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
20 days
@chiditweets042 1-1 no Shortened Banana, make nobody cry when time reach. We don accept our own, hope they won't start crying blood when e reach their turn.
2
15
211
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@BwalaDaniel @NAkufoAddo E pain the werey Papa, you no go like tag your ancestors join.
4
4
205
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
13 days
@yabaleftonline Science department and probably deeper life sister.
Tweet media one
19
0
205
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
21 days
@chiditweets042 Pikin wey just enter market go thinksay e sabi price. Her follow Ronuists no fit rescue her.
2
6
195
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
20 days
@chiditweets042 @PoliceNG Police and their usual character, dem no dey ever disappoint
0
2
187
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
13 days
@dammiedammie35 The real O.G Nigga first was like se this people wan come cast my steeze for where my parents dey and later showed dem nothing dey smell.
Tweet media one
2
0
178
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@LexieBeautiful_ Werey for come become president for Nigeria
3
3
166
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 months
@queen_veekey Your Papa no go like Buy im own?
3
1
159
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
@Nkemchor_ @GRVlagos @followlasg I need Branding Items like Posters, Flyers, etc For Badore, Ajah, Langbasa and Okera Nla Community of Ajah. I am Ready To carry Gbadebo For My Head.
2
25
148
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@DavidHundeyin @NAkufoAddo The werey too don start to dey use arrow, e be like him and Reno dey on shift.
10
5
150
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 months
@UchePOkoye Tribal Mark, simply meaning his tribes men want Obi
1
2
144
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
Gbadebo 85 Chinedu 100 ELUPI 200 Gbadebo Nwanem 250 @GRVlagos naim we know Vote Gbadebo, Vote Chinedu Nwanem
Tweet media one
1
39
123
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
@akintollgate @_JtAttah @BankyW Agba let me drop more photos, His billboard were the most seen on Lekki Epe expressway. Attah is a great man, he was available and ready to work.
Tweet media one
Tweet media two
0
14
123
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@dipoaina1 If dem talk say your Papa na Pedophile now you go dey cry
8
1
120
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
Another day to be grateful to God Another day to tell the world how Great Davido is. Another Day to support Okwute Peter Obi Good morning @Rozapepper01 and other #30BG Army. We Don wake their Headache Don start
Tweet media one
4
16
106
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
Here is Afikpo North LGA in Ebonyi State this Morning. We are Obidiently Engaging the whole communities in Afikpo through Workout Sensitisation. @firstladyship @Chude__ @NwunyeEgombute2 . We are the Structure
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
4
51
101
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@woye1 King of Lamba, father of Lambarious Generation, Eze ndi Eze of Lambariri Lambariri Lambariri
5
1
120
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@Morris_Monye Abeg who go find my Oga MoMo trouble.
1
0
111
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
27 days
@obi_Nwosu Obinna bookmark this, if you see 100 votes in your Polling Unit for APC make I bend. You wey your political career start d!e finish.
7
1
117
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
21 days
@chiditweets042 @toyin_abraham1 She no get retentive memory, she don Forget. Even her words this morning She don Forget
4
1
115
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 months
@adedhayo Just be a Drug dealer, Recruit owoda touts, Be a land grabber, just be a Criminal dem go vote you for SW
5
4
110
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
16
0
99
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
My Incoming Governor @GRVlagos , we go Mount Unit with our 2 by 2, we go make sure no Mutula come near our Vote For you, We wan tell Sanwo Olu say im and im people no get monopoly of Violence.
Tweet media one
0
50
93
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@renoomokri This is you calling your boss Atiku a criminal
21
2
100
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
#ObiDattiInKano I don talk am before say two of them suppose be twins but na only God know wetin happen and it was for a reason
Tweet media one
2
20
97
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
13 days
@Wizarab10 Bro find job in peace, we know say na Job you need not how to cure your herpes.
0
0
104
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
23 days
@obi_Nwosu E remain make I give you load make you enter market Na sign of Madness be this
12
1
101
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@chiditweets042 The werey just dey make mouth, person wey no fit cross from im Street enter the third street wey dey Him neighbourhood, make dem no comot im head.
0
0
92
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
19 days
@obi_Nwosu Werey your tears just start, your political career just dey develop cancer.
3
0
93
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
14 days
@Topensyy_ @yabaleftonline My friends no go hail you, let's start our talking stage
1
0
94
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@Morris_Monye Them never want am, they just needed their share of the cake
0
0
91
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
16 days
@obi_Nwosu E be like na Nsogbu the fake pastor dey give you tweets now.
6
2
92
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
@NurudeenAkewus1 @yabaleftonline Na hemp na im go lead you to police station Dey play
0
0
82
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
@MrhandsomeSA Handsome IFB
0
0
73
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
@Juicceyy Hope you didn't break the bank for it? Na that line sweet me pass
Tweet media one
3
1
80
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 months
@chiditweets042 People wey suppose welcome am stil dey fuel station dey shout akanbi. Fuel never reach them, I just dey distribute Obi Bitters dey give them to keep their morale high.
1
2
81
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
12 days
@dammiedammie35 Go make im collect two portion, if you leave am e n o go better for you and your horse.
11
1
85
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
13 days
@Morris_Monye Their mind no go touch ground
0
2
86
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@Morris_Monye And this kind ladies dey form pass, dem no get shishi but will still be giving stvpid conditions.
2
0
82
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@Morris_Monye Abure went too far with his play.
1
0
83
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
13 days
0
0
82
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
You don't want to Chinedu to Voted in as your Governor but you want to have meeting with Igbo leaders in Lagos. Una Papa, I am Voting @GRVlagos ,you can cry more River.
Tweet media one
2
30
72
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
14 days
@lagospedia Your Papa wey no get composure go cry
5
0
79
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
22 days
@NnamdiChife When you see Mumu you go know
6
0
75
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@BwalaDaniel Werey, Even your Next generation go beg to dey relevant. Obi na your Worst Nightmare, just enjoy your shift.
3
1
77
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 months
@chiditweets042 I be Ebonyi man no School in Ebonyi is upto Standard.
3
9
77
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
@MotherhenSa ❤️😍😍😍😍
0
0
71
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@chiditweets042 I tell the werey this morning, e be like I go Mount the post again with these receipts.
Tweet media one
2
1
75
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
4 months
@ONsogbu @seyilaw1 @officialABAT Mumu man, If na Obidient write am e no go be Constructive criticism. Ewu
2
0
70
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
29 days
@obi_Nwosu I don tell you say your Career don Kpai, you go beg for relevance.
2
5
70
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
19 days
@chiditweets042 A.K.A Hush of Kaduna, the Father Of Straw neck Man.
3
2
70
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@afrisagacity If I consult you make I bend
3
0
63
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@chiditweets042 @abikedabiri @DavidHundeyin Person wey go hibernate soon, she thinksay tension don calm
1
4
67
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
27 days
@chiditweets042 Person wey wan enjoy wetin him miss before. When im mates dey recite Old National anthem he was busy pushing drugs
1
2
68
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
29 days
@ajuicygeorge Albino wey no dey see road lost key for afternoon God Sabinus your own don finish
2
2
63
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
The man beating APC and PDP blue Black in Eti-Osa. Son Of Grace, Obi influence really worked. Attah Achief, beating Banky and Jide Koro.
Tweet media one
Tweet media two
2
9
62
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@chiditweets042 The werey no get balls, I put am for im body e no block me. Na only Chochocho e sabi
2
0
66
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
l'm Amaechi Ogbonna I'm a Nigerian.. From the Eastern Part.. I am Obidient I Will Be Voting @PeterObi and @GRVlagos To Restore Nigeria by God Grace 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏.
Tweet media one
0
12
61
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 year
Today's Fitness/ Sensitisation Walk For Obidatti at Ado Badore. It's was Awesome. @ObiFlagboy @Obiflagsquad thanks For all you do.
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
2
22
61
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
20 days
@segalink You don come to yarn dust
4
0
66
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 months
@aonanuga1956 You sha don confirm his claim to be true, You truth na lie and your lie na truth, chief of Lamba
0
2
63
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@GoziconC Remember say e no take time e happen to am, as your werey no get bus stop take time your own fit dey do press up laikdis. Ewu, Ala kpuchiegi dia.
Tweet media one
11
9
60
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
18 days
@Morris_Monye I am happy you weren't Eriscoed, But even Erisco sef no fit put Body for where you dey
2
0
63
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
11 days
@chiditweets042 Dobalecrazy, craze dey worry both him and his followers.
2
4
62
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
19 days
@MissPearls We are always Ready, men from the Vawulence department are always on guard. Drop make we make dem cry small.
1
1
61
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
10 days
@yabaleftonline Una no know say na for ordinary ground e dey Sweet pass
4
0
62
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 years
Ẹ reach @davido turn MTN start to share 10k Airtime per person. E choke @Rozapepper01 @I_Am_Jamotech @xwtnyx #Davido 𓃵 #DavidoattheO2 @Udux_music @MTN180
0
12
53
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@OloruntoGabrel @jidesanwoolu Na only Agbero job una go dey do, if we pity una at all will go tell am make e add Lawma and kai job for una.
12
2
55
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
3 years
@IkemIgbo1 @eonsintelligenc Oga Go sleep and stop branding people this bad
3
1
53
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@raheem6701Yisa Your Papa was kuku Useless and you too just dey follow him footsteps.
1
0
56
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
1 month
@EleyiLagos Werey karma just dey start oo, dey prepare to go on another break. When you were wishing people's parents death here you no think twice. More Tears bro.
21
5
56
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
2 months
@chiditweets042 Proper Edo Man Proper Naija Blood Proper Obidient Proper senior Man
1
1
53
@AmaechiOgbonna2
Amaechi Ogbonna
3 years
Funniest thing is that @MTNNG will halt your talk to tell you that you have one minute remaining while the time is still reading. @Gidi_Traffic
12
15
53