@Zillionhood
@DanielRegha
I can never rate someone that believes davido is a better musician than wizkid….you can say you like davido pass, it’s fine but say davido sabi pass wizkid it must be ment 😂
Some girls sha,Can't we just knack and go our separate ways ni?😒this one you dey call dey ask "have you eaten today" u wan buy me food?! me wey no get feelings lol😎
Dis female frnd came to crash at my place,so I allowed her sleep on d bed so I slept on the floor as a good guy,this gal went ahead to cast me the 2nd day dat she came to my place I could not even touch her😱omo!guys bant me sotey I wan cry💔 girls make gud guys turn bad smetimes
Can't forget those days that I'll first do practice if i wan go toast babe like I wan go debate for school,😂 then everything disappear on getting to her front💔 OMO! the struggle was real back then.😂💔
Some girls na werey,this gal I knack one time was moaning very loud dat I had to cover her mouth with my hand,like werey na alfa this people dey call me na,😄the werey still change am for me commot my hand,still continue her nonsense shout.😂😂💔
As a guy in Nigeria and you want to be getting laid every now and then,you just have to sabi lie,I mean perfect how to drop big lies on lies without leaving any traces,lies dey sound like MIL to ears of Nigerian gals.
I can never forget the day I was talking to my crush,omo! naso my D dey hard o for main road😩💔 I had to tell her to b going that I'm having stomach ache while bending there like a rugby player😭
Anything wey hard pass banana I no dey chop,if she be feminist please I don't want😌i no get strength to argue,make person no go put hm co-debater for house😂💔
Normally I dey shy to dance,but make I sip small alcohol like this I go turn Michael Jackson and kaffy in one,😀💔na una go even dey beg me to stop dancing😂
How some guys still pay to have sex with someone they can't kiss nor press brezz😅 still beat my imagination,imagine just straight to tatata😬can never be me!!
BREAKING: Kurt Zouma could be prosecuted after being filmed booting his cat like a football across his kitchen floor.
West Ham Statement: "West Ham United unreservedly condemns the actions of our player, Kurt Zouma, in the video that has circulated.