I have strong active followers wey I dey always recognize..
@AlexBitbama
@asernal_girl
Hmm I can't actually tag Dem cuz of Thier names. I haven't master Thier names very well. But I know them when I see them..
Omo last 2days.. 1m today 5m. Sporty don Pay.
Happiness wan kill me oooh
I fit just give one person 200k sef... Money choke
Drop account
@CryptoMsc_
Like and share....
If you know you don't do crypto, is better you start now.. yahoo no dey pay again. Boys wey collect sef ffrom client, Dem carry the money enter crypto business.. then you no wan join crypto, why? ๐คท
Some people think am joking and am fake
Don't worry I will Send 5 people 10k now.. then you will believe that am real not fake... Money dey
Let me observe ๐คซ๐คซ
Chaii I wish I fit reach 1k follower b4 tomorrow
Joy go just finish me..
500k for street if I reach 1k follow
Make sure you follow, comments, like and share
@CryptoMsc_
Let Gooo...
500k giveaway Loading........
Happy Sunday Guys.
Am really Happy today, I made $200k from Trade Last night.
Am going to Bless Anyone who like and retweet with $100
First 30people. Drop Your USDT TRC20
Must Be following โ โ โ .
#Avive
NOTCOIN has open other projects eye.. every projects wants to launch Thier token/coin on telegram bot..
Damn, I h
@te
telegram Airdrops
Level of mining/Airdrop is by tapping on telegram.
Thats got me cr
@zy
.. like why telegram?๐คท
Someone ask why I change my name from Cryptomsc to LASGIDI!
EFCC dey around and for my area Dem dey call me cryptomsc or Msc... Make I hide first ๐๐
Giveaway Loading.............. 11mins to go
Now some people are begging, saying instead of 10k each to 15people. I should makes it 5k each for 30people
Do you agree on that?
Comments, likes and retweet.. but I will surprise one person with 50k.
Go school and learn crypto, you say no. Now client don send you $20,000 Sepoliah eth Faucet wey no get value.. now you dey Happy say you don catch maga..๐๐ My brother, na Maga catch you oooh . ๐ฅฑ
Una don wake up?
If you no receive from that giveaway yesterday, I don wake up.
Oya make una drop account number
Make sure you follow comments, likes and retweet.
1k each for transport to 20 people..
Sporty wan pay me oooh โ โ โ
One more game to Boom 1,050,000naira
Make una pray oooh.. remain one day by 1am 2moro... God abeg oooh.. giveaway Loading...
Gooooooood Morning Guys, it's a beautiful morning and a new week. May We not Labour in vain, May this Week bring Blessings and Goodies.
May We see reason to smile and happy.
You will not Die, you will not Sick, accident will not meet you. May God/ Allah guide your part ๐
Now alot of friends here saying I should send them the $412..
$412 is 568k in naira..
QUESTION:
IF I SEND YOU $412 , WHAT WILL YOU DO WITH IT.. SOMEONE MIGHT GET LUCKY WITH GOOD AND SENSIBLE REPLY.?
See am given 1k each. I wanted to share that 100k 10people each but I no know the kin juju wey that guy carry wey make me send am 100k.
If una agree.. oya drop am.. now
NOTCOIN and TAPSWAP don make all the Hookup Girls for my side don stop Hookup
All of them don dey tap tap for TAPSWAP.
No time for Hook up again ๐๐ญ๐ญ
Sleep calls
I have NBA playoff game to catch by 12am
Need engagement
Drop your $SHC comments
I will boost you when I'm awake by 12am
Love u all
Wonderful dreams