HEITINGAR
@iamheitingar
Followers
18K
Following
189K
Media
1K
Statuses
189K
“Omor i don broke oh, make i go find boyfriend” Imagine wetin person dey talk🤔🥺
2
1
7
the noise is the only problem it has!
3
4
7
E get stage wey you go reach for adulthood, you go dey observe which problem need immediate attention first cause you no fit solve all at once!🥺
3
4
9
“If na me, i go do am like this” Relax, e go reach your turn soon!😒
4
1
7
Today is another day… you touch my posts, i touch your posts! Deal?
20
21
34
Isreal dey throw missile during lent. Iran dey throw missile during ramadan… They don’t even respect the month they told you to respect😃
17
35
62
How i like my girls😊
5
5
14
Today is another day… you touch my posts, i touch your posts! Deal?
20
21
34