Ibalacrazzy
@ibalacrazzy
Followers
3K
Following
54K
Media
5K
Statuses
44K
#ibalacrazzy the only mad comedian I make people to laugh for a living
Joined May 2020
Shebi Una dey see where this Google map carry me go reach π’ππ
5
5
18
One thing about life be say Na you go later advice yourself
0
0
0
If you need money to cook stew for your bf this weekend, just let me know
0
0
1
Enjoy yourself this weekend, and if na me u wan enjoy too no p
0
0
0
I hear say as Peller show Jarvis him cucumber say her t0t0 com stand π³ππ
1
1
1
My babe dey cheat on me with person wey dey use xr πππ
74
81
329
fvck is so good youβre trying to switch positions without your d!ck falling out.
33
54
210
210 Trillion Naira missing, $150 billion and we are all acting cool. Brooooo
30
60
276
Na only Peller know how robot taste like, i know say Jarvis go get better soundtrack. πββοΈ
31
48
84
even if na 9months abeg come give me na Rose π₯Ή
12
8
29
Once your babe dey shout when she dey reply you, just know say she don move on even before the breakup ππ
0
0
0
"Asake gifted his Mom a G-wagon and his dad an ordinary Prado, I expected more from him Ngl"
291
83
1K
Once yahoo boy don pick, dem go open tiktok asap dey drop motivational speech daily.
28
40
143
Religion should be abandoned in this Africa if we really want to develop
0
0
0