peter
@iam_pterr
Followers
7K
Following
12K
Media
1K
Statuses
22K
Nah ppl for diaspora with Nigeria passport go suffer am more. π€·πΏββοΈ
βNigeria And France Have Signed An Agreement To Collaborate On Tax Collection And Compliance Monitoring Using Franceβs Tax System And Technology. France Will Now Be Assisting Nigeria In Its Tax Collection.β- Oralvault
10
17
32
U canβt see this and not be moved. It is not possible except u are d devΓl reincarnate Ppl still support this shit of a government π€¦πΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
Chude Jideonwo recently visited Plateau State with his crew to see firsthand the aftermath of the reported att@cks on Christian communities in the regionπ’π
23
36
52
Anythin a Nigerian touch dem dey touch am finish Most of d ppl wey dey criticize d lady dem worst but sha make i dey go πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
23
35
67
Hiding your fungus damaged toenails? Get clear, healthy-looking nails with clinically proven NONYX!
0
1
14
π wide open, ππΏ wide open and π shut. If it is everything u see and hear u say trust me u will enter into arguments dat are unnecessary, explaining thins u donβt need to explain Have a nice weekend πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
43
44
91
Classism at its finest but we not ready for this convo πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
13
18
51
U will tink loyalty is loud till u meet a disciplined person. Loyalty is not noise Now wen u meet a user make sure u are always one step ahead πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
29
39
85
I know some ppl used grok to remove the emoji on dat gurls face and too bad he decided to use her for engagement or rather dey both agreed for such cheap entertainment to please una Indeed foolishness is a currency πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
22
24
74
I have witnessed all kinds of wickedness first hand in Nigeria but u see the ppl wey work for Nigerian embassy omo na dem teach devil work πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
31
41
97
Take 5 million inside wetin remain take play @oku_yungx sure odd. If e enter ur money don complete, if e no enter den u deactivate or fake ur dΔath or choosr my plan b join bandit by dat u go dey rob peter no sorry dey rob or rather dey kidnap paul to pay peter πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
I need about 2 billion, not for myself, but for Nigerian youths who are committed to self-development and growth.
45
32
78
Wen u have a lot of money, she does not need the money but attention Wen u give her attention with no money she no longer need the attention but money When u give her both money and attention, she begins to need somethin else like I want a bad and naughty boy Wen u are now a
26
28
53
What ur weak point for talking stage Na wah Delilah is dat u??? Abi na my enemies send u U leave wat ur favorite color dey ask for my weak point Issorite oo πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
25
24
56
Ur boyfriend is not angry with u na Christmas list he dey avoid πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
60
39
107
Anytime I see tweet e dey do me say u don block me but sha U no need lock comment cos of mad ppl but den again no b me buy fone for u So u me d mad ppl and well wisher all of us go dey alright Na woman u marry no b person u kee Ire o πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
This evening I pray for every man hustling with a sincere heart, May God break the grip of lack, multiply your efforts, and settle you financially. Amen. π
12
19
54
I am not a prophet but dis will not end well πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
18
16
39
If e reach ur turn no mount guard Una good morning πΆπΏββοΈπΆπΏββοΈ
49
55
197