one of wun
@fwoneofwun
Followers
774
Following
116K
Media
3K
Statuses
15K
Funny enough you fit post am make algorithm wipe your hope 😹
0
0
1
After I finish this traditional communion and Scottish ugu, I go just use engagements scatter my mutuals heads this morning.
1
0
1
See time and my mutuals never wake up. Hope say una dey go church today sha.
2
0
2
Mutuals that fwoneofwun Good morning and a happy Sunday to y’all ✨ I wish y’all a blessed day 😇
7
2
9
Please, f∆rm engag£ment and followership with caution and wisdom. Shadow banning and suspension is on the rise. No go lose wetin you don try gather. Run am slow and steady. We still go reach there.
10
8
26
"Never Expect Power Always" done dey stroll with ladder ke? Make I first go comot my bypass.
1
1
2
Omo, you no go believe how many times my guy done beat cancer this period.
2
1
7
do not work 10x harder than ur father just to take care of a lady 10x less valuable then ur mother
3
6
13
Whatever you do, no let your 1M enter 990k. Once e hit 990k chop 90k first, then chop 400k make the money remain round 500k.Then act like nothing dey this life, chop 250k make 250k remain. After that, chop another 50k.Some can’t relate. no let your 1k turn N900 na the same thing.
2
5
12
Miss X for a few days and come back it’ll be like you’re new again, this app has no emotional attachment whatsoever😭
16
11
34
Since morning wey I no dey active, none of my mutuals even notice am.
5
4
16
But na the same hustle we dey run nau 😂
2
1
3
When the whole world revolves around her body 😌
0
0
1
Na me be the lion, na you be the monkey, cos I go later chop your papa 😂😂
0
0
1