F3JI 🇳🇴
@Feji_d_TechGuy
Followers
706
Following
5K
Media
504
Statuses
4K
Tech Bro || SOVG 🔥 | Barça Fan 😎 | FAFO ⚔️ || 30BG | JESUS 4VER 👑 | OLD $$ | Grand Audit Chaser
RAGNAROK
Joined May 2025
Mutuals no gree engage, new mutuals sef I no see, na until I craze?😩😩
64
24
164
As I de engage you, please de engage back 🤲🏿😩 Abi na ghost I de engage? 😭😭😭 Una get mind oh 😒
9
4
15
Be like my mutuals dn abandon me ... na so my character dn bad reach ?
21
9
51
Segregation in #America wasn’t just “separate spaces"...it was a system designed to limit Black lives, silence voices, and rig opportunities. “Separate but equal” was never equal. And the effects didn’t disappear… they evolved.
0
1
9
Your long distance boyfriend with him side chic, once you travel😂😂🤣🤣
5
0
15
If blood-sucking immortal vampire wey dey drink blood no fit enter sun… who I be? Who goes me?
1
4
13
You want grow your account but you are not engaging people wey suppose help you grow 🤔 no worry you go remain there with your 20 views 😂💔
0
4
14
I Dey here Dey bag 50 views in a day and one guy is out there bagging 1million views in a day. You guys don’t know am a celebrity too ????
6
2
14
Some people's panacea or life support to Nigeria problems is work, others family, for some is football while for few others is immersing themselves in religious activities.. What is your panacea for surviving daily challenges?
4
16
27
Twitter is the only social media app that has this family feeling
10
10
80
E get some posts wey you go see,read, re-read and you no go still understand....you go just like and move on sharp sharp before e scatter your brain finish.
2
2
10
Na Who Ask Question..Dey Get Answer, Ask For Engagement, Make I Engage You🫵🫶💯
34
52
202