
Däz_bërry🌸🤎
@darz_berry
Followers
2K
Following
12K
Media
80
Statuses
3K
music is my therapy||ariana grande🥹||cats||sleeping is my escape||self-love 🫶||no dms please
Joined March 2025
na all those people wey don kiss tire,kiss devil join dey post and repost that "repost if you never kiss before"
1
0
2
I'm too clingy for a talking stage. I don dey call him my husband sef😭
2
5
11
You don’t engage and you want to grow? Your mates go grow leave you, you go con Dey post 200 followers since 2018.😂
95
49
287
This girl started her TP on monday, today dem don sack am😂😭 You're in 300lvl and you don't know the difference between proper, improper and mixed fractions😂💔
52
159
2K
Nah person wey go use me do "what I fed my friend in a week" content I dey find like this
9
21
64
My Name Is Victor, And I'm An Electrical Engineer. —>Electrical Schematic Drawing —>Electrical Piping and Wiring —>Installation and Automation —>Interior and Exterior Lightings —>Sound Systems —>Signal Processing —>Maintenance And Operations —>Security System
0
5
12
"I hate women,but I really love you, you're the only woman I love"
12
28
64
Another morning to remind y'all that God doesn't exit.
23
25
142
@FCBDennis1 nobody said they are ugly. they are just unpleasant to the eyes
25
5
70
“Bro you no Dey engage me again” How you take expect make I engage over 5k people, shefe pami ni 😒
73
122
352
2026 is in three months time and I haven't bought my first wig 😭
7
13
46
@fa8ful_fa8 First to Read words put together like this in My lineage
4
10
204