
Abby Thegod ††
@abby7870
Followers
904
Following
8K
Media
514
Statuses
4K
Futures Trader | Digital Hustler | Lead TA @theCryptoTrybe ☘️ Signals, bounties & trading insights | $YUKAN ambassador | @smcdao |
Abuja, Nigeria
Joined July 2023
JUST IN: 🇺🇸 Fed Chair Jerome Powell says "we have made no decisions about September.". @WatcherGuru.
0
0
1
BREAKING: 🇺🇸 Federal Reserve leaves interest rates unchanged, remains at 4.25% - 4.50%. 📰 Full Story. @WatcherGuru.
0
0
1
RT @_belikebaddy: Please help me tag @davido, @DONJAZZY and everybody else you know that can help me out and also retweet this so it can re….
0
6K
0
E shock you say I dey allergic to AC cos we no get am for house, na why. Body no sabi cold again 😤.Nepo kid dey sneeze when eim forget to humidify him Tesla 😭.
Na only nepo baby fit get allergies bro. By the time wey dem don feed lapo baby him allergy 3 times a day 7 times a week na the allergy go run.
0
0
2
You dey submit NIN, dem dey submit godfather 😭.You dey learn interview skills.Dem dey learn “how to say thank you to uncle” 😒.
"Money is not everything" you follow them dey retweet. "Chase your passion, money will follow" you follow them dey retweet. You 🫵 You 🫵. You wey be say, dem dey wear slippers before dem open your papa fridge. You no ge' sense. 🧏♂️.
0
0
0
Lol 😂.Na Titanic dem use pack dem go station cuz wtf 😂😂. How many Hilux dem use 😂😂.
🎯 NEWS. Imo Police have busted criminal hideouts and arrested 2,785 suspects for crimes including robbery, kidnapping, and child trafficking. Police also seized firearms, including rocket launchers and machine guns. Source: Daily Post Nigeria
0
0
2