@aliyu_a_
Aje
Person wey chase me for hin room call me broke boy say I no fit make money
Now don get bastard money pass me
And I still never cashout
Carma go carma nii😂😂😭😭
Dive into a realm where style meets the streets. Unveiling our latest collection that encapsulates the pulse of urban fashion. Every piece is meticulously crafted, blending contemporary designs with timeless aesthetics
Apart from denzl oo
No producer hits hard than
@whoislatif
Still stand my point still
@_sultan_rd
still the best upcoming artist go bring your producer and artist if e sure for you
GOD PLEASE ANSWER MY GUYS PRAYER
@mreazi
You should listen to
@sultanrd
and
@mrbashh
If you no live the music send police to come pick me up I go drop my address
These nigga good paa they need to be signed
The project wey
@_sultan_rd
Dey cook next year for ilorin Boys and a whole
Asake sef go beg Olamide to sign am 😭😭😭 cause WTF is this obajana wey he send me 😭😭😭😭
🎶🎶me and my guys Dey bistro we Dey smoke cana 🎶🎶 hmmm banana 😭😭
CALL HIM THE LION HIMSELF
@_sultan_rd
@homeboyykun
Dem Dey sell 100 naira donut for my side I go buy chocolate spread 50 naira and we go beautify and
If I buy 10 sef I no fit spend up to 2k
Qdot: No be me fake my death na my friend 🏃
Reminisce:No be me die na my boy Dey do prank 🏃
ODUMODUBLVCK: No be me die ooo we just don meet before
OLADIPS💫👑: NA ME DIE BUT I DON RESURRECT