‘JAE 5 ati JESU for my circle everybody get class like we dey school ‘
Did a verse on this
@JAE5_
beat
Listen & share 🙏🏿🙏🏿
EP out on Friday!!
Don’t forget
Abeg make them call off this Asuu strike
So all these uni chiwawas wey wan come through pipe
Go fit commot from their parents or their uncle’s side
Drop their stuff for campus and then run to mine
Straight !!!!