BIG FELLA π¦πβ€οΈ
@Godover26
Followers
2K
Following
5K
Media
4K
Statuses
27K
Dm for your || ADS & PR Iβm dealing with buying and selling of any type of clothing materials, OUTSIDER AND PLUTO FAMILY π¦π¨β€οΈβ¦.Lionel Messi and Forca Barca
Joined December 2023
2k finally, get in joor, Iβll celebrate my little X family for making this happened, letβs keep growingπ π
16
8
42
And he get everything pass una fav
@Godover26 Niboπ we no dey waste our effort on losers π
0
0
0
Oh na man yoooo boy ππππ
0
0
0
I dey miss that night baby, when are you visiting back ?
0
0
2
How I wan notice something wey I bo get πππππ
0
0
0
Some days 100k na less, Somedays 5k na big Money, Today this my 1k belike wire ooh.
4
8
14
Omo , cancelo show us his true colors yesterday ππ
62
77
2K
After 45mins πππΌ
17
23
73
My gas finish this morning but i just remember say i been buy iPhone X yesterday π
1
0
2
Na money i dey find, i no want wahala
0
0
0
Women too funny dawgπ my bro broke up with his long distance girl since he wonβt be able to see her as usual and her reply was that she can be coming to see him with flight twice a month. He asked her who will be paying the flights or her % to add and she stopped replying π
300
157
1K
Nobody avoid interviews pass Seyi vibez, Many things e wan talk but English dey hold am.
288
218
2K
Bro to Bro: build your x account now Just say βhelloβ and gain 750 mutuals here.
3K
271
2K
βYou can pour inside, I know what to takeβ Your surname :
68
66
168