
SPECIAL πβ§
@Gbemiro1of1
Followers
700
Following
794
Media
269
Statuses
4K
CRYPTO ENTHUSIAST||BINARY TRADER|| π¦&πͺ
Anywhere Belle face
Joined June 2022
This night was the craziest thing that happened in the history of afrobeat πππ
0
0
0
Chowdeck is checking if I'm a human,shey robot dey chop eba? ππ
0
0
0
If you're having a bad day or you wan laugh just go sporty comment section ππ Guy u go laugh like ππ
0
1
3
Use condom, pull out still give am postinor join Pikin no be blessing again Una no go hear word you cry pass the baby ehn
1
1
5
If he reach your turn talk say na dodoyo dey do am My customer π
2
1
2
"I don't normally do this" small kiss you don rush grab preek ππ
4
4
6
17 year old dey call you "ode" you dey smile because of yansh and bress you come lost your valueππ
2
1
1
Who needs shout out?? Follow,RT & drop your handles. Random picks
90
55
190
Shoutout by 9pm.... Drop handles let's run the numbers up If you aren't following me, nothing for youπ€
107
54
217
π¨SHOUTOUT BY 8pmπ Letβs help each other grow, drop your handles under this post, Like and Retweet for wider reach
56
41
105
"Big big things ni mo like" Oya na you don see am ππ
0
0
1