yves thompson
@BigYves7
Followers
1K
Following
7K
Media
105
Statuses
6K
Plant Engineer🧑🏾🔧 grr,up the show time devils!!🔴
Joined August 2023
wetin I don see these nggas use their babes do for money dey send me severe PTSD
0
0
0
“if i don’t give you constant electricity in four years, don’t vote me when i come back for second term” all of una sha don hear oo, una hear when he talk am o, all of us dey here o, you watch am o, na him open him mouth talk am o. make i see wetin una go do next election
20
480
2K
🚨🏆 BREAKING: Champions League full draw and… road to Budapest. ✨
8K
22K
164K
This is gory, graphic and saddening. Here is a kidnapped NYSC member dehumanised by terrorists. I will keep posting these videos because this is the only way to awaken the anger in all of us. We must speak up and tell the animals in govt enough is enough. https://t.co/NqeNFSQ48G
2K
8K
8K
Sometimes I dey shame to tell boys no cus of wetin they wan use the funds for. But babe fit wake me from my sleep ask me something even if na my name, the No too easy
I refuse to accept that I was born to use my mid twenties to feed Nigerian babes Wallahi. I no care how many go bite the dust
13
103
613
people eat this everyday at lunch in america but if you attempt am for naija for 2 weeks your account go cry
276
925
8K
we need network wey go do mtn & glo the thing opay do to banks cos wtf
181
1K
9K
if i wan bill my papa, he go first narrate story gimme on how he take buy danfo at 19, how he de sell newspaper kinikankan. like say na tinubu be president that time. oga press money joor
58
590
5K
life fit tough for you but you suppose dey appreciate God steady if you dey debt free honestly
0
0
1
facts but how do you cope?? The biggest trap isn’t a bad economy. It’s believing effort doesn’t matter at all. Hard work + wrong environment = frustration. Hard work + smart positioning = leverage. so you can actually out-stategize it (if you know your way sha)
You study law, you still need a skill and side hustle. You study medicine, you still need to get a skill and side hustle. You study engineering, you need a skill and side hustle. This generation is cooked. No wonder suicide rate is high. One job should always be enough.
0
0
0
rebranding yourself is so tea. the new look, new habits, new connections.
72
8K
44K