Martin$
@uniqueisrandom
Followers
48
Following
36K
Media
46
Statuses
924
I see y'all following me, don't worry I will follow back, I'm not a celebrity yet
0
1

Una go just dae manage light dae bring for person if una no wan bring am just talk ozwor
0
0
0
I don finally chop I thank God for life,till tomorrow by the grace of God

Fola sef no dae try, which kind intro be that to your song sef ozwor

See make I advice you in this life better be prayerful cus in this life you no no wetin dae sup,move closer to God I don even forget wetin I wan talk say fuchk

This one go wake up early morning dae cook I no no wether you no dae sleep,you go con see me outside dae follow me smile like why ,what is funny,na small Time sha I go soon comot the Lodge
0
1
1
All this Nepo children no no wetin God do for them buh I no fit even blame them cus wetin dem do buh he no go better for wike sha inshallah

Chicken na normal thing for this side,you go just wake up dae perceive chicken,dem go dae make person dae get unnecessary cravings. The only protein wey I get for my body na my meat,and dah one sef I don too beat am