BIG tyrant π¦
π¦
@tyrantgurl
Followers
147
Following
31K
Media
425
Statuses
22K
wizkid fc π¦ π¦ ..ZAZA NATION π₯ cr7
Joined August 2022
Omo !!! I drank something yesterdayβ¦. na Alcohol β¦ Damn!!!!
52
27
55
Happy New Month Everyone π March will be good to us all ππ»
7
5
10
Omo dis girl don Dey get back ooo .. My guys wetin Dey sup gan gan
26
15
39
Heineken lmao π€£
@maxwellbamlove I guess you are in a bar catching your fun with your Heineken by your side and friends around... enjoy boss, it's the weekend
14
12
27
No be paparazzi , God has blessed me so far β¦ Grateful soul πβ€οΈ
72
61
112
You sef wey comment βGod bless youβ no be from your heart. I know you going through a lot but at least donβt let it change youβ¦β¦Being kind to others take nothing away from your life and except you decide to be evil .
76
79
124
Thank you so much big baby mi β€οΈβ¦. Allah will continue to provide for you sir β¦. Amin
@tyrantgurl e don tey wey I give you bar .. go meet your husband collect 30k use am guide for the weekend β€οΈ Keep being you β¦ I see you π«
1
4
6
@tyrantgurl e don tey wey I give you bar .. go meet your husband collect 30k use am guide for the weekend β€οΈ Keep being you β¦ I see you π«
58
50
113
You just follow me now now and you don Dey advise me β¦.. Okay sir
@maxwellbamlove slow down on the whisky abeg ππ½
50
31
65
Na person wey you no love him house Dey far β¦ if you no see my tweet , find my tweet . Shikena .. No Dey give me excuse Iya Tiara
@maxwellbamlove To be candid,Me I no kuku na say you give person money,And I have not been seeing tweet lately,I don't know what wrong with my account
26
38
67
True!!!
@maxwellbamlove When you no engage person for a long time, algorithm no go show you their content again until you visit their page.
20
23
45
Most times when you see me playing around and helping peeps . Iβm just in my house drinking , chilling , playing with you guys and it makes me happy β€οΈπ«
@maxwellbamlove So you dey high dey follow us yarn
34
33
60
If my eye don Dey turn .. I drop phone go to bed .. and when I wake up , if I find a tweet I feel itβs not cool β¦ I delete . I no mind even if you don screenshot .. na your wahala be dat .
@maxwellbamlove If I carry higness come this app one day ikan mabaje πuna wey sabi control highness Saki ooo
27
42
72