Harry Da Diegot
@trigottista
Followers
51K
Following
48K
Media
6K
Statuses
51K
This one na premier league relegationππ€£
1
2
13
@trigottista @thecheffej Na their hatred dey jump out... No be say Dem no understand.
1
1
3
@Akpomieemiee Na English dey hard una like this? Simple English ππ Na this brain una wan take do bigotry?
3
7
71
@thecheffej Comprehension really hard for this people β¦ am sorry but illiteracy plenty for this app
1
1
7
@thecheffej Even yaribas that couldnβt let their own vote simply because they look like igbos will see you and call you what? Urhobo?π if you dey any yoruba state especially lagos, go look for house and tell them you are not igbo that you are delta. Come back and testifyπ
0
1
10
@trigottista @thecheffej You don't need to correct a clown, let him wallow in his own stupidity' imagine simply comprehension, he cannot assimilate!
0
2
2
@trigottista @thecheffej He thinks the people who wouldn't even let their own tribe vote because they "look Igbo" can tell the difference. A proper fool
0
2
7
@trigottista @thecheffej Are these guys actually reading what you're writing at all .
1
1
1
@thecheffej Many of you don't read to understand. @trigottista never said Urhobos are Igbos. Read his tweet again. Na WA for una OOO.
2
1
7
@trigottista I don go collect loan dey wait. Even if na L350 I see buy for cheaper rate, I go remember am for a very long time π©
0
1
7
Bros come bros come bros cooome You still dey use 2027 threaten Igbos? ππ We wey don endorse Tegwolo π
33
110
511
Bros come bros come bros cooome You still dey use 2027 threaten Igbos? ππ We wey don endorse Tegwolo π
33
110
511
Let me state it here that you can't insult or talk down on the Igbo race bcos you are from another tribe and you support Peter Obi. We the Igbo people will comeback and will do so without sparing you and what you hold dear. Fvk you and your support, go vote someone else in 2027.
3
6
22
@trigottista πππ To de support Harry now be like taking flagyl, e de bitter even as e dey necessary. π’ Make Man U just win sha.
1
1
6
@trigottista @Davedike234 F00lish ipobians will still fall for him.
1
1
5
Dear VDM, abeg make nothing happen to our container o We no wan hear say e go down for high sea π
35
98
427
Dear VDM, abeg make nothing happen to our container o We no wan hear say e go down for high sea π
35
98
427
@trigottista The clout chaser wan giver his mumu fans new talking point, I still dey expect your container.
0
1
0