M00RE🔝
@thabiggest414
Followers
738
Following
2K
Media
127
Statuses
6K
Chelsea till I Lego, l follow back asap and I engage too, let’s go💙
Joined April 2023
If na grenade💣💣 I dey throw like this, I no go come beg anybody to follow me, na to throw grenade sleep next day result don full everywhere
1
2
9
If na grenade💣💣 I dey throw like this, I no go come beg anybody to follow me, na to throw grenade sleep next day result don full everywhere
1
2
9
If X no work, na to go back to my side hustle where I Dey throw grenade💣💣
2
1
4
E no easy for small account, small account to small account mark attendance let’s grow.
4
3
11
I just Dey engage anybody I see online this night, just say hii and see engagement
5
3
13
Algorithm go carry una tweet come my timeline, but e never Dey carry my own go una timeline, Abi Algorithm Dey biased too? I need mutuals I don’t unfollow
3
3
9
Omo na to go hit lobister up make he give me shoutout ooo, this one wey them don pay me salary so, I Dey come make I go dm am since una no wan engage.
3
1
4
Algorithm go carry una tweet come my timeline, but e never Dey carry my own go una timeline, Abi Algorithm Dey biased too? I need mutuals I don’t unfollow
3
3
9
The suffer wey I see this week because of blue tick, I must buy blue tick today.
0
1
3
I get like 700 followers but I no Dey get 10 comments, but I Dey comment for everybody post, no be so oo.
4
4
8
E no easy for small account, small account to small account mark attendance let’s grow.
4
3
11
I just Dey engage anybody I see online this night, just say hii and see engagement
5
3
13