Savage hub
@scraanation
Followers
569
Following
556
Media
88
Statuses
1K
I followed you to follow me back I’m not your fan
Joined December 2024
@perkmaybe @Akanbi_cod If I don’t follow back immediately know that it’s because I’ve followed too many people just wait for few minutes and I will follow back
7
8
49
My country people Mumu sha
“The online people calling Peter Obi an Online President; Peter Obi has done his bits. History will be kind to him. Many of you were saying he’s weak but he was out with us last week protesting for real time electronic transmission. Where were you? You were online live-streaming.
0
0
0
Dis guy Dey see the werey just dey disguise 😂
1
2
2
Open one side nah if your tea nor go cold before you turn milk finish
0
1
1
We breathe in 1XBet and breathe out Stake, guess who’s still the king of sport betting
0
0
0
Una no Dey gree toast them nah
1
0
2
You owe Wizkid, Adekunle Gold and Omah Lay a Richard Mille
1
2
4
Jamb lesson in 2026 omo some of una suppose Dey greet good morning everybody for TL o
0
0
0
And the big stinking mouth fool Dey stay USA o he no Dey stay naija
0
0
0
Make David just come outside come talk wetin aunty Simi do am when he be 4 years old
0
2
3
Abeg wetin be the full meaning of OBO again?
0
0
0