Savahdor
@savahdor
Followers
309
Following
900
Media
49
Statuses
620
Lagos, Nigeria
Joined April 2025
So I don finally reach that stage wey be say nah me go dey buy myself Christmas cloth😫
0
0
1
So I don’t finally reach that stage wey be say nah me go dey buy myself my Christmas cloth? Mummy come oh🫤🎄
0
0
1
Artists that got their songs taken down❌ caus they can’t renew to distributions services early how Ina dey feel sef
0
1
2
Artists that got their songs taken down❌ caus they can’t renew to distributions services early how Ina dey feel sef
0
1
2
I go like give this my guy cold sobo with the way you cross leg so🍻
1
0
3
One guy go dey rn dey carry him big head and him last card wan go spend give woman, guyyyy kindly turn back go use the money ball abeg you sef don try🤌🏽😂
0
1
3
Unilorin student yesterday go think say nah God drop from heaven intervene for the transport issues wey make am smooth😂
1
0
3
Let me educate you, The idea “All men masturbates”! Has deeply rotten the society. I’ll tell you for free Masturbating is not even supposed to be a thing!. How won’t a guy covert to gay when his pride “Mr big D” has been rendered useless by social conditioning💔
0
2
3
Happy new year, happy Sunday, happy …. Happy…. . Come who the fvck told you i’m happy🤨. Tell me paste aza and see how happy I can be.
0
0
1
Ahhnnnnn🗣️🫣
0
0
0
How you go get two working legs still kon dey healthy, dey do tanke sir… as how nau fyn gyals and boys school gate no far🙂↕️
2
2
5
As how? I’m not understanding this🤧
0
0
0