
Newton Trent
@nunutrent
Followers
411
Following
193
Media
151
Statuses
3K
content creator
Yen Town
Joined May 2012
So @asakemusik trust him fans like that. Jumping into the crowd. Omor
0
0
0
After garri , Wetin indomie don do for this country ehn! Odogwu noodles.
0
0
0
Thank God say @DONJAZZY never marry. Na so ona for Dey find scandals on him. Stupid people wey no wan mind their business
0
0
1
You think that guy has pure. Intentions? 😂. He just wants what your boyfriend has so he can gist with his friends how he broke your walls after all your forming
0
0
0
You just be passing jejely You’ll hear whispers like “Oh na the boyfriend be this ? That him babe my guy dun nack am last week”
0
0
0
Welcome Mr President. You’ve beenn holding our memes Shall we begin?
0
0
0
You know say na my babe you still come dey razzle am, bros I Dey wait make you marry I go follow you catch that cruise
0
0
0
I’m very emotional Yes I’m a man but Don’t be surprised if You see me tearing up.
0
0
0
(Husband tweets: Every man deserves a Hilda in their life) Husband : honey please can you help me boil rice I’m coming home. Wife: Abeg I no be Hilda
0
0
0
Hilda dey stand for 100 hours my sister no fit get motivation from there dey tell me to come help her put salt
0
0
1
0
0
0
It’s not that I’m always horny It’s just that you are always hot 🥵 🔥
0
0
0
Because you love a person , you have to forgive them in advance . That’s true love
0
0
1
The way hand dey work ehn. God suppose give hand award, the way boys and girls dey use this hand ehn, hand too dey try
0
0
0
NTA was established 1959 in Nigeria and that camera them still dey use am 😒
0
0
1
Abeg Wetin dey motivate motivation speakers ? Na that thing I want to motivate me too.
0
0
0