Naijashimadun
@naijashimadunnn
Followers
33K
Following
52
Media
252
Statuses
3K
Just incase some of una still day doubt am na ASIWAJU from top to the Bottom ✅
14
7
64
From Jesse Jackson’s “Rainbow Coalition” to Bernie Sanders’ “Democratic Socialism” to Zohran Mamdani’s “Social Housing Now,” the same ideology runs through generations of the American left. The red thread of socialism runs deep.
25
23
118
Some Nigerians still day bill hush puppy for inside way him day 🤣🤣🤣 I tire for una o
13
10
84
I go soon comot this X e con day like cuss for me now cus just one post aza go follow am underneath 😡😡😡
19
6
121
Shey dbanj still fit remember all then this him intro then sha 🔥🔥🔥🔥
18
243
2K
That lady way dem Seyi team give 20m today she did that thing mainly to mock this admin to say people no see food eat and how hungry people r but the same admin ended up rewarding her while una day here to defend agenda 🤣🤣🤣
49
97
466
Instead of u defending PBAT agenda on here with your own r data why can’t u find a place to cook rice and get paid 20m 🤷🏿♂️ instantly
37
78
329
Very soon I go declare my candidate for 2027 election .. for now I still fay consult ✌🏿
11
13
117
Many APC supporters on here full my dm day paraa say since dem done day support APC dem no ask for a dime and nobody even offered them anything or appreciate them , now dem day sake advise from me going forward . I still day beg them make them continue there good work for now
17
24
128
I day wait who go break that record make e release song on Monday or Sunday 🤣 Ibrahim @wizkidayo shey u go break am 🤷🏿♂️
37
205
2K
Nobody ft release song on Sunday for Nigeria 🤣🤣 everybody release date na Friday 🤷🏿♂️ una day fear 😂
10
14
311