svintuma🌴
@mrnonch
Followers
765
Following
6K
Media
244
Statuses
5K
lol I think the apology is already late sef & won’t make any difference anymore, hopefully he learns from this one cuz at the end of the day, artists are nothing without their fans.
Instead make you apologize to the babe wey you disrespect for public, you dey run pr for twitter. Someone should let that man know apology is easier than what he’s doing now.
42
401
2K
Conceding 3 against Brugge was an eye opener to me. We better focus on la ligass and Asser del Rey.
0
0
0
This thing no make sense at all bro
0
0
1
Please no chop, choke on your food come die Please no enter swimming pool drown Please no run fall con die Please no jump bus fall con die Please whatever you do, don’t die before 9pm ooo I no wan hear say e don die na why e miss Barca highline at Stamford bridge 🙏🏾🙏🏾🙏🏾
0
1
3

E better make world end this night than make Chelsea beat me o
172
232
2K
You will explain to Fermin Lopez how you want to sign him for €40m
144
87
780