Cmetu π³π¬π―π΅π
@metuchizzy
Followers
121K
Following
2K
Media
8K
Statuses
32K
Distinguish, Athlete, Developer..Tutor β½οΈ CEO GSL #verseoftheday ππΎ #letlovelead βπΎπ€ here for fun. TeamMessi π
ζ₯ζ¬
Joined December 2012
I dropped game everyone chop, me no chop, me no complain, when I go chop alone, person go come say why you no post for street, teeth will flow that day
26
5
68
How Denver no dey una tickets wey boom ? Una don leave me π©π©
18
5
64
My alarm don wake me, I never check sportybet, I say make I open X first but itβs so dry, donβt tell me we no boom that gameβ¦ e no go funny oh
31
8
134
12 games β
remaining 6 and this yeye organization called sportybet is giving us 0. 10 kobo as cashout..
25
5
81
Make fica no go do 1-1 Olopa ma ko everybody
11
3
52
Very hard but Kane is older, make he dey go. What about you ??
10
5
74
Imagine Lamine and yamal feeding Victor and osimhen from next summer.. π₯π₯
15
13
95
So psg for cut our hope early if to say we no change this to 1up⦠sometimes these big teams dey fvck up..
6
4
86