STRONG MINDED❄️
@man_dator
Followers
327
Following
16K
Media
137
Statuses
3K
An electrician,a Chelsea fan When preparation jam opportunity, it turns luck
Lagos, Nigeria
Joined April 2025
Congrats my love as you started this journey I pray it ends well mosha Allah #matric2025 #abidemi
3
1
17
One person dey where he dey call me bad person now o cus I no on hot-spot for am,you dey use iPhone 17pm I dey use Samsung a06 Oloshi
1
0
4
Right now, I'm feeling like I want to die, but I know I will not die. My yakub will manage
2
0
3
It might not be the life I want right now but alhamdulilah
1
0
2
Pikin wey dey for her mama back no go know say the journey long
0
0
2
Some days e go be like say we bribe God and some days e go be like say nah person kill jesus. Alhamdulilah sha 😒 😢
0
0
1
Eyah and barca really tried o,wow Lobistars @john322226 u no go do barca downfall giveaway
2
0
1
Lord of banger tweet abeg locate me make meself blow tori olohun
1
0
1
I don buy sim like 19 today alone,she has good customer relations
1
0
1
I attract money I claim wealth I manifest greatness into my existence Like and repost to claim this
0
0
1