izio
@kyainh82
Followers
609
Following
3K
Media
596
Statuses
2K
keep your head, heels, and standard high.
somewhere in my mind
Joined October 2023
Wahala for who no get him babe val gift Them don pin this oneπππππ
1
0
3
I thought we all agreed valentine is for kids What now the fuss about π§
3
0
6
Una Good morning Let the cooking begin Active mutuals let's engage Ps: i no dey do that val thing
10
4
17
Nobody: planning how they will share their friends gift tomorrow Me: plotting my evil laugh when their boyfriend shock them with nothing
8
3
16
I need a boost. 138 to reach 1000. π Like, repost, comment, follow. I grow you grow as well.
39
6
52
Good morning mutuals izio don wake I active like mΓ Δ Oya make we connect
6
2
13
#Newprofilepics Bracing up to celebrate 500 followers.π€ We can do this, guys. Love truly lives here.π₯°β¨β
20
9
43
Shey i offend you Why u no wan follow me Make i plaster you with follow back and engagementππππππ
7
3
21
Na only me and God know wetin i write for that paper today God abeg π€²π€²π€²π€²π€²π€²
9
3
19
I greet una Good morning I pray against wasted efforts today Today is gonna be great
6
4
19
Iphone users go tear Acl Btw i u sabi lagos wella Which place be this Tag that iPhone user in the comment section
0
2
7