Michael Dinar🇳🇬
@keesymictana
Followers
635
Following
2K
Media
144
Statuses
1K
Broadcast Journalist. 🔁 I follow back active accounts
Nigeria
Joined May 2013
As an honest music lover, I have to say, the Wizkid x Asake joint EP REAL Vol. 1 hasn’t quite lived up to the insane hype we all built up. Don’t get me wrong,Asake showed up and showed out. His energy, delivery, slang, and pocket were on point as usual. Man carried the project
0
0
1
I wake up with big big smile because Sunday (25th Jan) na the big clash, Arsenal vs Manchester United for Emirates Stadium! 16:30 GMT (5:30 PM Naija time) This one no be match, na work over for the Gunners! We dey top form, dem dey struggle.. Arteta go show them level again 3
0
0
0
Morning fam! One player I dey wish Arsenal sign die.. Bradley Barcola from PSG I know plenty Arsenal fans no rate am like that now, but hear me out, this boy get everything we need, Speed wey dey kill defense, skill for days, and him dey score/assist when e matter. If Arteta get
1
0
0
Night active gain o'clock? Comment Hello 👋 and gain 1999+ organic followers💚☀️
0
0
3
How many followers did you gain today? Camp here, let’s connect.
214
54
219
Anything you love with pure intentions will always find its way back to you. Attraction follows love ❤️
0
0
1
Oh Lord help me 🤲
0
0
0
Active bring it on 🔥🔥
0
0
1
National Grid fall? 😭 I no even notice am because even when e dey stand, light no still dey. Na only headline change, reality remain the same. ⚡😂
0
0
1