Onyedika James
@james_tech87
Followers
14
Following
762
Media
15
Statuses
340
Ogbe Tech Specialist || Software Developer || Co-Founder Paynovas || Football Boyfriend ⚽ || Core Kopite ❤️ YNWA
Joined May 2025
Forget about digital life, na inside life dey prove big boy
0
0
0
I for snap myself where I dey code but my phone camera worse pass Naija economy
0
0
0
Building ain't easy but we must deliver like the Hebrew women @solana @SuperteamNG
0
0
0
Make I just go my house n code wetin dey give me joy. I don expect worse than good in this match
0
0
1
We dey watch match content creators dey think of wetin to post
0
0
0
Let's say the truth, MongoDb is the best DB you would ever get. MySql no bad but you see that mongo, na another level. Who's with me
0
0
0
This goal Nigeria conceded shouldn't be 🇳🇬 NGN 1:1 CNG 🇨🇩
0
0
1
E get the kind person u go wan pass u go first breath in air wey u go use till e pass finish
0
0
0
0
0
0
So many posts will be deleted 🤣 what a silence 🤐🤫 🇳🇬 NGA 4:1 GBN 🇬🇦 OSIMEHN WITH A BRACE 🐐🇳🇬
0
0
0
Another day to be productive, God abeg give us error we can debug 🙏 #tech #Coding #codingforlife #codingmadeeasy
0
0
0
Nothing frustrates like your code ain't working but there's no error and in your mind, everything is perfect 😔 #tech #Coding #codingmadeeasy #codingforlife #CodingJourney
1
0
0