itsvictunes
@itsvictunes
Followers
17
Following
905
Media
15
Statuses
140
I nor go sing in vain βοΈ,from Uselu to the world βοΈπ
1
0
2
God Abeg I just one Dey say I go on my laptop listen to 100+ song I don record Another tin na to write another tin na to record (MONEY)
0
0
0
All this producers wey dey create set back e nor better for una
1
0
1
give am room scatter People dey collect my number sharp sharp before IG ban my account. The one wey burst my brainππKhaid tell him manager make dem collect my number say e go invite me come Lagosβ¦ till today, nothing i nor talk say I Dey entitled to anything sha
0
0
1
Bro I go show for Benin Khaid dey perform After my own set I beg promoter make I enter room snap Khaid small guy deny me flat π. Voltage of Hype see the matter carry me go inside snap me with Khaid for him phone I still nor gree, later smuggle enter backstage, hail am, freestyle
Tell me a story that sounds fabricated but is 100% true. (Music industry edition) donβt air me π₯Ή
2
1
3
15-year-old Max Dowman has more UCL apps than 38-year-old Bryan Mbeumo????
47
154
3K
When I Tell You My Secret Make You No Cast Me π€π
194
2K
7K