I beg has the US army signed a contract with tech cadet?.. as e dey rain yesterday these people were still in it…. Please does any other uni in Ghana have cadet cos tech deirrr😂😂😂😂
I dey go somewhere wey me nkoa dey on the road so I farted wey e dey smell gidigidi so as I do am norrrr some fine babe come follow me.. so I run away 🏃😂
Ah today two guys bi Dey argue wey one guy from Guinea dey talk ein colleague from Ghana sey Ghana is overhyped… the Ghana guy talk the am sey ein country Guinea is just an upgrade of a village 😭😭😭😭😭
I remember in primary school a teacher would bring her child in the class and the child would be treated like a celeb even though they look like a frog.😂💔
Those of you saying Kobi Mainoo is about to ruin his career… I don’t get it… Did Ghana ruin the career of Hundson Odoi??.. Has Kudus career been ruined?….. stop that saying masa😎
Some guy ask me why did Jesus die Wey I say sake of our sins this guy said am wrong I biz am why? he flow me sey sake the beatings he chop that be why he died😭💔
Quote with story of the beatings of your life by your parents 😂
Me: I was stone fighting with a friend and my Dad saw me… he called me and broke a branch of tree….. he whooped my life out of me and that night I had to sleep on my belly because he destroyed my back for me😭😭😂
It seems am the only Madrid fan who talked about the Vini foul yesterday… the last time the referee blew his whistle before the goal you people wanted to kill the ref
I remember back in the days after loosing too many matches on fifa and your money don’t reach the amount..the game man go just take your slippers and shirt😂💔
As I buy my gob3, my roommate wey cut like 5 times sake off this fasting, come tell me sey I made him see food so the fasting is over Wey he come chop the gob3😭… I beg who said Muslims can’t see food when fasting😭💔
Tomorrow’s evening schedule
Watch UCL finish and watch 7DS TV the man of God is going to tell you the reason to follow me and let’s not celebrate valentine😎😎😁😁
I search my assignment for google I no find answer… I send give AI e tell me sey “sorry I haven’t seen your question in my years of assisting before”😭😭