iam_smartyb Profile Banner
SMRTy ⭐️ Profile
SMRTy ⭐️

@iam_smartyb

Followers
2K
Following
2K
Media
147
Statuses
2K

the life beyond 💐

Joined January 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
2 hours
Ah I just wake up 123 people don unfollow me...na so una dey do for here...
7
1
9
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
13 hours
Simi right now:
2
0
7
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
17 hours
Abeg watin this simi actually do sef 😂
4
1
11
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
20 hours
Nothing dey pain me pass when small account dey unfollow me...like the audacity 😒
16
1
22
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
22 hours
Them say this combo dey kill worms for belle...na ture ?
18
8
38
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
24 hours
All this small account and pride eh 😆...una no wan dey follow first...oya na 😆
276
39
415
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
1 day
My fellow small account make we put head together grow our account...we sef no small again
26
19
60
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
1 day
I don notice sey my followers no dey increase again...abeg who I offend for X...?
49
11
66
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
1 day
Good morning oo...as I never post nobody check up on me o..
19
6
40
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
3 days
I dey serve engagement give all my mutants...calm down e go reach everybody
3
6
21
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
3 days
I dey locked in for my mutuals today....I dey engage steady I dey follow back in secs
7
3
15
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
3 days
2k followers abeg naw 🥹
4
2
13
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
4 days
I still dey learn how to grow account for here...how una dey reach 2k abeg
19
8
61
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
5 days
SMALL ACCOUNTS when our post finally hit 1k views.😂🤝
10
6
40
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
5 days
I'm active for any follow back 💯 Let's engage guys 🤝
33
3
37
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
5 days
So valentine don finish...how fa you see anything collect?
0
1
11
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
6 days
Nothing concern me with valentine I dey in love with my mutuals..as we dey engage marriage no go be problem 🤝
10
4
33
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
6 days
Even with my broken fingers I go still dey active to press follow back
11
5
49
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
6 days
Good morning oo my mutuals how una dey... It's Another day to grow together 🤝
19
8
38
@iam_smartyb
SMRTy ⭐️
7 days
I never chop…but I Dey steadily engage my mutuals
21
7
58