DANDIZZY🌊 Profile Banner
DANDIZZY🌊 Profile
DANDIZZY🌊

@iDanDizzy

Followers
198,052
Following
1,001
Media
1,045
Statuses
16,098

loner 💀 for bookings call +2348138302573 wavezaddybookings @gmail .com

everywhere the money goes
Joined May 2016
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
14 days
Run up the numbers!!!!
Tweet media one
41
231
652
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Nobody can freestyle like this!!!!!
3K
16K
48K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Messi is just great but Ronaldo inspires ordinary people to do great things!!
2K
5K
35K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
You get the kind money wey fit rig election for 36states,why you no just retire Dey chop that one make we Dey fix our country small small.
734
9K
30K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Black sheriff is Nigerian!!! Ghana una no fit handle this kind talent leave am for naija.
474
4K
27K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Dear lagosians there are 36states in nigeria, nigeria does not start and end in lagos!! People live in calabar, porthacourt akwa ibom, enugu benin and delta&they have amazing lives and they do not drink yellow water and spend half of their lives in traffic or pay expensive rent.
1K
6K
28K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Porthacourt own freestyle always Dey different,Spar and pleasure park say make we no rap I gats go motor park but e still lit! 6k retweets so that I can drop the rest.
2K
11K
21K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 months
Our country is bad and we’re still pressing other countries necks, if Nigeria just good for 2 weeks we go dey challenge america.
364
4K
20K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
I just heard the story of a boy in prison, his mom borrowed money to help bail him for a very minor crime, the lawyer duped her and she’s been paying a debt of 90,000 naira for 7 years & her son is still in prison, Forget our leaders, nigerians are so cruel to each other.
399
5K
19K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
I went to unilag to look for babe with my speaker lol😂 please RT🙏🏻
880
7K
18K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Caramel you wey get beards for chest stop going on snap to type rubbish come outside and face me man to man😂😂
Tweet media one
1K
3K
18K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
He say he want freestyle for me
609
3K
16K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
I had to do a freestyle to ask the youths to get their PVC!!
516
5K
16K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
11 months
Baddoo know who goes der lyrics and I no even do promo ooooo😭😭
Tweet media one
470
2K
15K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Nigerian Celebs afraid to be cancelled be like Vote for the man for the job, Werey who be the man for the job?? Talk am make we hear the man name???
308
2K
14K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Machala highest!!!! Bad to me tooooo smoooth!!!🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
253
2K
13K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Nah simp boys Dey cause all these rubbish, Small thing una don fly mbeke go Maldives because of fine instagram picture, them go come back open podcast begin talk rubbish.
411
3K
14K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Abeg if I Dey die and nah you Dey around me, no carry me go government hospital, abeg even if money no Dey drop my phone and laptop when I wake I go pay, and if me and police get issues,no ever believe police version of the story I take God name beg u, nah naija we Dey Abeg🙏🏻🙏🏻
251
3K
14K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Wizkid is a Nigerian hero!
157
2K
12K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Yabatech boys are so talented 🔥🔥
493
3K
13K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
7 months
Just incase anybody Dey whine himself.
Tweet media one
378
1K
13K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Freestyle for Mama put way 😂😂 Pls RT
452
5K
12K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
10 months
Omo this guy no tall nah long e long @layiwasabi congrats bro.
Tweet media one
47
433
12K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
God Abeg gimme fans like wizkid fc🙏🏻😩
250
2K
11K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
6 months
There is nothing like money ritual or blood money, organ harvesters pay these people to bring some specific organs and get paid, it’s not juju it’s organ harvesting.
1K
3K
12K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Blaqbonez did it, Ajebohustlers did it, odumodu just did it, I will do it and rap will never die!!!
201
1K
12K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Girls born in rich homes are so chilled nah all these our trenches colleagues Dey always set standards for us wey their papa no fit meet up, me and you from trenches instead of you to calm make we do collabo commot sapa u Dey form high class.
259
3K
11K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
9 months
I can’t even lie I’ve met many celebs but everytime I meet burna he’s just so chilled and real, One time I was in cubana club someone just walked up to me and it was burna and he said dandizzy!! and I’m like brooooo just gimme verse.😭😭
198
981
12K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Wizkid 🐐
101
1K
10K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
No pressure🌊
Tweet media one
154
301
10K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
After election make we go still give caramel choppings, Next week Friday we lit!! Your papa!!!
734
2K
11K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Such a scary time to be an igbo man,rich igbo people need to just find a way to develop the East and stop spraying 200 naira notes in the East every December to stop all this unnecessary disrespect!!!
525
2K
11K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
You had to be there during this wizkid run, Wizkid: don’t dull Wizkid: wiz party Wizkid: no lele Wizkid : dance for me Wizkid : pakurumo Everybody cut their jeans buy face cap and button their T till the top, nobody has had that kind of influence till date!, legend!!!
553
3K
10K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
See him eye, this broke boy go Dey drop useless quote everyday.
Tweet media one
117
379
10K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Okay Messi is your goat but Ronaldo is my goat, that’s fine don’t abuse me I did not abuse you have a lovely December🙏🏻
458
1K
10K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
As an arsenal fan if you were not here during the senderous and djorou era you won’t understand why we’re hyped about Saliba Gabriel and white.
596
1K
9K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
They say I rep port harcourt a little too much but I’m unapologetically from port harcourt!!!!
Tweet media one
323
728
9K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Omo I just Dey freestyle for 2baba for Cubana one day I go freestyle for wizzy Una go shock!
280
2K
9K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
8 months
Elon musk is this for eba???
Tweet media one
802
671
9K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
I post about my love for other artistes and nobody says shit but the second I post about my love for wizzy the amount of abuses I get on a daily is crazy!
457
2K
8K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Respect ashawo for street! No be those ones wey wan use true love disguise ashawo work.
176
2K
9K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Burnaboy rocked the world this year everything he touched turned to gold, and then there is @1dabanton had an amazing year and bracing for an amazing 2023 or is it @Ajebo_Hustlers baddest duo in Africa, and golden boy @Omah_Lay … ph boys are eating good!! Can’t touch us!!
213
1K
9K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Went to Warri to freestyle with wizkid’s essence instrumental part 1 Pls RT
342
3K
8K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Ghanaians I wanna come to your country and freestyle 😌😌
258
875
8K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Everybody wanna be tems right now She don leave her mate big wiz sha.
79
2K
8K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
OBI Abeg call obasanjo make he give u update Abeg I don see shege wey pass my age, small boy like me if I talk my age people go say I Dey use football age because of the shege my eye don see Abeg try win this thing.
96
1K
8K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Rappers Dey suffer sha.
233
549
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
After listening to all these podcasts I just feel some of these women need to come out with their full chest and sell towtow, so that we can identify the non sex workers easily, life is too short to be falling in love with an ash*wo.
256
2K
8K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
MY FREESTYLES ARE SPIRITUAL BECAUSE I CANNOT EVEN EXPLAIN IT.
Tweet media one
181
465
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Record labels avoiding rappers lol Them no Dey sign rappers again Everybody Dey find the next wizkid 😩
215
2K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
5 months
Watching this Messi comp and I can tell you for free Messi is the goat of football I like Ronaldo more but I would be delusional to say Ronaldo is better than him.
406
1K
8K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
6 months
I said it was organ trafficking they thought I was a mad man!!!
@Iampelga_
BabyPel❣️🦅🦄
6 months
Guys!!!!! Y’all seen this??? 😭😭
Tweet media one
268
961
1K
261
2K
8K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
But wait Oo are you people just going to ignore piece of me by wizkid ft ella mai?
248
1K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
6 months
Native doctor nah middle man, person way wan do ritual no know say native doctor get contacts wey dey remove organ, as you don bring human being them go commot wetin them need wire you your money and you go think say nah money ritual.
490
1K
8K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Lagos people Dey use blow threaten me??? Lol me wey even my own people for ph Dey show me pepper una think say I Dey fear for my career? Only thing I’m scared of now is God, I’ve seen too many miracles to be scared of what other humans think of me.
156
789
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
8 months
Justice for mohbad!!!!!!!!!!!!!
88
1K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
December smile🌊💰
Tweet media one
112
291
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Bruh stfu you’re a nuisance and I blame your friends that massage your dirty ego,girls like you have come and gone, real gees like me will forever stay solid and call out your b.s!!!
@caramel_sugarxx
Caramel Caramel🌟
1 year
It be the ones that don’t have shimgbain getting triggered the MOST! why????? 💀🤭😂
770
202
2K
148
1K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
This 1 is for all the indie artistes out there!! You can do it❤️🌊
Tweet media one
112
413
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Wizkid mighty whine 🎶
87
681
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 months
For all the hate Iwobi gets he’s always involved in our most important goals, just one simple pass and he starts a crazy attack.
119
1K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Toyin from Yabatech look what you made me do😩😩😭🔥🔥🔥🔥
326
2K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
In rivers state where I’m from I didn’t even know where most of my pals where from cos we didn’t give a hoot abt any tribal bs, if you’re lit you’re lit if you’re in ph you’re a ph boy.
361
1K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 month
My debut album UGLY { U GATS LOVE YOURSELF} 15th of April📌📌📌📌
Tweet media one
267
2K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
The way they talk about Wizkid The way they write about him The way they act during his shows The way they respect him The way they they act when they see him one on one That’s how people will act when u learn how to respect yourself and respect others, wizkid is the goat!!!!
96
2K
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 months
Music used to be fun until you people started using 50million to promote one single 😭
164
1K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
7 months
No be only Victony life jaga jaga ooo!!!
305
1K
7K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Generational wealth>>>>>>made it out the trenches.
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
83
326
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Like sometimes I don’t even give myself credit but this is really insane cos I Dey burst my own head when I Dey freestyle!!! @aktivatedtv 🔥🔥🔥🔥
372
2K
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Happy birthday to me If I’ve ever mad u smile send me money 2255322881 zenith Love you🙏🏻❤️😁
Tweet media one
276
696
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
5 months
Sabinus wan finish me with this intro 😂😂🌊🌊🌊🌊🌊🌊🌊💨💨💨💨💨💨💨
302
1K
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
Twitter verified finally😩
205
548
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Davido nah money🔥🔥🔥
106
499
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
20 days
Burna just pass me igbo for obis house like this joy wan kill me.
116
611
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Me 1da banton and Ajebo hustlers really been grinding for 6 to 7years and I’m so proud of howfar we’ve come.
96
549
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 month
Buying this and a house before the end of this year.
@Kinglamarr___
Lamarr
1 month
You deserve this 🫵🏽
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
165
345
2K
338
845
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 months
Even after Messi won 8 ballon dors Ronaldo still has more than half the world re_affirming his goat status, that’s the real goat right there.
370
946
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Wizkid matter is a freak record!!! Never gets old.
49
1K
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
8 months
Una dey fear to talk about the mohbad case industry people??? This man just died and you guys want to do unlooking?? Cold world man!!
101
1K
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
Burna boyyyyyyyyyyy😭😭😭😭😭 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
62
504
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
3 years
A-Z freestyle even tho I missed V Just enjoy sha new content loading😝
326
2K
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 months
Make una no lie to hangout with davido too sweet and 80percent of una want that lifestyle badly, don’t hate just pray for yours.
121
922
6K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
The older generation always demanding for respect what is there to respect?? Look at the country you’re leaving for us??? In your own time you went to school from primary to secondary to uni for almost free, now we can’t even go with our money.
110
2K
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
I don’t even know what I’m doing at this point, I’m just doing the best I can and I’m always giving thanks to GOD.
95
593
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
8 months
Everybody go say speak up like say anybody go really help, nah God hand we all Dey sha.
114
953
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
8 months
God has taken away a real one at least he can be away from this world we live in, RIP IMOLE❤️🦅
64
530
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Cannot be canceled by people that never used to patronize me in the first place.
110
600
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
4 months
Wetin sex don cause for this world too much, I for say make God delete am but some people no go see food chop if sex no exist.
365
1K
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
Burna nah legend like this🔥🔥
89
378
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 months
You go dey think say your papa no try till you go begin turn to man then you go realize say with the available resources him try him best.
62
2K
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 months
Nah so dammy Krane text me one day say he wan bless my career make I do cover for him song, i cut call block the werey, something wey he for say make we put head together find way blow he say he wan bless me😂😂😂😂
627
1K
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
2 years
I had to make this guy smile with this freestyle❤️
191
1K
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
I had to wear my bonnet for this one Your papa out this Friday!!!!!! Lessgurrrrrr😤🌊🌊
Tweet media one
111
521
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
I’m a porthacourt boy and I’m blessed🌊🌊
196
398
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
4 years
Sars wey dey pleasure park this morning Reach to end boko haram!! But we no go disembark!!!!!!!! We moveeeeeee✌️
83
5K
5K
@iDanDizzy
DANDIZZY🌊
1 year
The fact that Someone else won the World Cup and a lot of people are sticking with Ronaldo as their goat is just amazing!!! My goat forever and ever remains cristiano!
220
683
5K