Wizkidfc❤️💯✌️
@favour46636
Followers
1K
Following
89K
Media
528
Statuses
8K
Tyla won 2026 Grammy 😂 Abazz 👇🏻
3
13
72
Like say ur fav fit see that kain stream without adding fertilizer to the stream counts😂💔 if them dey talk about streams una no suppose put mouth cuz it was still last week that over 300M streams was deducted from your favs discography
Jogodo gained 465,783 yesterday. This song did 2 million+ on the first day, bro 😭 Global Hit yunno 😂😂😂😂😂
17
122
528
30bg never see anything musically or award celebrate this year,apart from child custody and DNA issue that fanbase never celebrate any bragging rights for 2026😂😂😂
@MrSosabillz Una don dea celebrate Africa awards now? I be think say una say wizkid big pass Africa award? Una too useless 😭😂
15
28
89
Davido just calm down give himself “001” e think say na by icebox 😂🤣
47
49
306
WIZKIDFCs account wey don blow abeg make una try Dey engage small wizkidfcs account wey never blow abeg I’m on my knees🙏😭🙏🦅
1
2
9
The biggest fan base in the world strikes again !!! Wizkid Fc won most influencial fan community in west Africa on point awards — Second award this year 🤯
6
48
180