Dr. dave chuka
@davechuka_
Followers
695
Following
2K
Media
276
Statuses
4K
Dr. BEST INTERNATIONAL HOST/MC… TECHNICAL ANALYST.. documenting my journey------- simple, easy going, don’t hate me you’re only hurting yourself !!
.
Joined May 2016
Congratulations to me…. Second class upper division university of Nigeria college of medicine 💯 DR DAVE CHUKA
44
33
787
I taste as good as I look But if I call you goat now u go Dey vex.
0
0
0
At the end of the day the defining question is “are we fighting evil or we are fighting gender” .. it’s important we ask ourselves this question so we really don’t live in hypocrisy.
0
0
0
I’m a man of few words “Oga if u no sabi speak English talk”
0
0
0
Sometimes the person who doesn’t have the fish has the net— and u never really know how big it is… pay attention and dont lay off anyone
0
1
1
This year this, this year that. Make all of Una shut up abeg .
0
0
0
You are too good bro
1
1
1
My blood my blood . When time come to do Wetin require blood them go disappear ..
0
0
0
419, COVID 19, F9 , 911, 9ja . Do I need to explain further ?
0
0
0
Abeg if bandits view your profile for TikTok Wetin en mean ?
0
0
0
If you no be man . Carry bucket of water cold one o . As u Dey pour am for ur head Dey shout thank God o Thank God o Problems choke no worry !
0
1
0
If you ask a lion to protect you from the bear you’ve only chosen to end up in one belle instead of another .. Ps this is not about lion nor bear .
0
0
1
ITEL You say your babe NOKIA about u you Dey ask how I TECNO. Okay na
0
0
0
Omo this year cross over cry go choke. As I reach church u go first go off gen make them know say I no come play .
0
0
0