I learnt one new trick last night. I no quick sleep. Naso I dey try different options. I’ll drop basketball today. 3 days game. Just keep 5h aside and forget it. The game go boom aje✅
Lol today I doubted myself. I was so scared. I had to put myself together and do it. I know I can do it with y’all by my side. Thank you for your support. I see y’all 💪🏻✅
I’ll be posting by 2pm everyday. Turn on notifications ✅🍽️ ROLLOVER 3 ODDS. Road to 2m. We’re going to feast big on Sunday.✅🩵. Sporty suppose credit over 1k people 2m that day. I’m opening a telegram channel for this🍽️
the first rollover game I edit. I carry dinamo and Rostov to score 1 goal each. Fear don let me change am to 1.5. Naso odds con reduce. And the games don enter. We for dey talk about 2.99 odds now if to sey I no doubt myself😂
Before I drop game. I dey use hours edit and cross check. I no go like make una con dey put fear for my mind abeg. Ask
@FGirlrita
na she dey motivate me all the time for DM
Last night/ today. I lost 85k to sporty. I staked high to recover today but Liverpool and Arsenal fucked us up. I dey para like this. Na me go wake una tomorrow 😑😑😑🍽️