OG'cfdπ
@coldog05
Followers
1K
Following
20K
Media
3K
Statuses
15K
Stick around you might laugh or learn/ Song writer/ Painting artist wey just dey do him thing jeje, bring deals i dey for you/DM 4 ADS and Promo. Active 24/7
Everyday pipos/na Naija we dey
Joined July 2024
This piece of art works perfectly in offices, living rooms, and luxury apartments. It adds character without overwhelming the space.π
3
10
10
Naija boy wey dey represent well. . But weyrey commentator say na London boy him be. .ππ
1
0
0
Anthony Joshua nearly kpai the werey π€ π
0
0
0
I wonder watin some people village people go dey do by now.π€π
0
0
0
Aboi. . . Watin dey worry ZERRY?ππππ Too solid π€ β
β
β
β
β
β
β
π
0
0
0
I dey find banga tweet but banga tweet don carry me go cook Banga soup and rice.ππ
0
0
1
People wey disappear dey always come back with "How far?" like sey nothing happen.π
0
0
0