aluko_00 Profile Banner
Ade Ace ✞ Profile
Ade Ace ✞

@aluko_00

Followers
207
Following
3K
Media
255
Statuses
6K

Nobody Badder / Front End developer / Righteousness of God / Child of the CROSS ✞ / Yahweh's Delight / Proudly GUNNER #COYG...

Your Heart
Joined January 2019
Don't wanna be here? Send us removal request.
@aluko_00
Ade Ace ✞
4 years
It’s a new day whether you choose to smile or cry it’s your face.
1
4
12
@aluko_00
Ade Ace ✞
5 hours
Hypo and Snipper don turn soft drink for this girls hand
0
0
1
@aluko_00
Ade Ace ✞
6 hours
Later we go talk about una wey still single
0
0
1
@aluko_00
Ade Ace ✞
6 hours
I’ll be doing giveaway, 30th of this month, turn on post notification.
0
0
0
@aluko_00
Ade Ace ✞
9 hours
I need sharp music wey person fit use trek, I wan reach island tomorrow morning.
0
0
2
@aluko_00
Ade Ace ✞
9 hours
Lobster
0
0
2
@HotOn_X
Oluwatomisin
12 hours
As a guy why you go reason this kind thing ?
@Ewatomiby
Scooby Doo 🍼
18 hours
As a guy, why your yansh go soft?
0
1
1
@aluko_00
Ade Ace ✞
9 hours
“Fast fast, comot am”
0
0
0
@aluko_00
Ade Ace ✞
12 hours
I fit no sabi anything, but you see spaghetti, leave am for me
0
0
0
@aluko_00
Ade Ace ✞
13 hours
Abeg, Ponmo na protein ba?
1
0
1
@aluko_00
Ade Ace ✞
14 hours
Since I repent i just dey see vision.
0
0
2
@aluko_00
Ade Ace ✞
14 hours
Make them give am ice joor
@AbelDav1914
Abel David Opeyemi
2 days
How many months to lose 1 kg of fat? Can he continue doing this? Can he go for surgery? What's your advice for him? Simi Tunji Disu Atalanta Benfica Galatasaray Benfica Dortmund "VINI JR" CJNG El Mencho Real Madrid
1
1
0
@waggydey4you
Waggy ✞🏌️
21 hours
“My period is just 2days late, it will come don’t worry” The twins in her womb:
146
470
4K
@aluko_00
Ade Ace ✞
19 hours
She one wife go do me like this, Una too fine
0
0
1
@dudeetalks
DUDE
2 days
This is so hilarious, ngl😂😂🤣🤣
236
564
20K
@aluko_00
Ade Ace ✞
1 day
I'm jerking off on you lojojumo, a I how Fola take sing am
1
0
2
@aluko_00
Ade Ace ✞
1 day
Can I just to skip to the part where I guide die
1
1
7
@aluko_00
Ade Ace ✞
1 day
Omo my face Id no gree work ooo
0
0
1
@aluko_00
Ade Ace ✞
1 day
Time never reach to change that boxers
0
2
5
@aluko_00
Ade Ace ✞
1 day
How e be for your side?
0
0
2
@aluko_00
Ade Ace ✞
1 day
I ask you for answer inside exam hall, you dey talk say i’m not sure. Gbewa joor
0
0
3