OX_adeballer
@adeballer_02
Followers
638
Following
2K
Media
253
Statuses
2K
winning energy only ❤️ Reply guy, but make it memes.
Nigeria
Joined May 2024
Na still black and white
3
3
8
Believe it or not.. most of your mutuals are using android 😂😂
0
0
3
I think we all love petite ladies That small curvy body, u fit use am as french curve gan 😂
3
0
3
This is what peak performance looks like before the 3-day hangover arc begins 😈
0
0
4
Small accounts 🔥 100+ others are waiting in the replies👇 Grab them quick 👍🥷🏼
7
2
15
OS with android: Low OS OS with Iphone: iOS🎭 Hope una Dey wiiiii meeeee💨
12
7
28
You sure say you follow back? Why my followers no increase? 😡 I dey quick vex o
3
0
8
Dem say Una no like am 😂.. me I no dey sha
1
0
2
Nah this kind mutual me I dey find oo 😂.... We don be friends, no be you wey go unfollow overnight 🤬
4
0
7
Omo I just remember say I do verbal reasoning that year oo 😂💔💔
2
1
12
Patewo with cowgirl 😝
0
0
3
Old time shii: "Set your own, no mercy, there is Ronaldo 😂😂" Una fit relate??
0
0
2
What is the logic behind this eye rolling 😭.. I never really understand
5
3
7