@Abraham129
@abrahamlinc148
Followers
1K
Following
4K
Media
224
Statuses
3K
After this world end Me in heaven anytime I feel anytouch when I dey sleep B4 then go commot my rib create another problem
80
180
2K
Judgement day God; why u dey steal Me; weytin u do Adam?? Random angel;
111
272
4K
If I haven’t give you a follow back please have some patience with me landlord don visit me
1
1
7
I've engaged a lot of my mutuals tonight but none of dem gree return same energy..did I offend any of una???
5
3
8
Abeg make Ona contribute money give me o I use my school fees carry Barca o
2
0
4
If a blind person sleeps and dreams, do they dream audio or video🤔
26
37
57
Make I come engage my mutuals just comment on this post make I enter like 4 of your tweets
9
2
12
Shay na with this impression I wan take turn x to full time job 😂
7
5
17
Day 1 of pleading with my Mutuals to engage with me 🙏🏽 Retweet for me please
43
24
127