Omoh... I dey do home lesson for my cousin for here. I tell d yeye boy to write an essay about himself, in a war.
45 minutes later, my guy no write anything. 🙄 I ask am why him no write anything? Comrade say as him Wan start the war, dem killl am! So, him no know wetin xup for…