Vera_starline
@Verawrites_
Followers
432
Following
2K
Media
155
Statuses
1K
making moments with entertainment
Abuja, Nigeria
Joined March 2025
You havenβt known real heartbreak until NEPA takes light when your battery is remaining 5% π
4
6
15
It's Vera starline in the f*cking chat π Is you're not connecting with me you're wrong π
1
1
2
Noo that ice dey expensive ooπ
0
0
4
β peller buy β¦100m car for girlfriend β asake buy β¦300m car for him mama but na me and you dey debate am for twitter π
3
2
9
Una say "communication is key" but when e reach time to talk una go say 'nothing' π
2
0
5
Una hate stress But una favorite person na full-time problem πΉπΉ
0
0
3
Una no get money But una get standards I respect the confidence ππ
0
0
3
Most people fail on Twitter because theyβre lazy. Prove me wrong.
1
1
8
2
0
2
Una say βI love peaceβ But your type na chaos with beards Abeg make it make sense ππ§
1
0
2
Only you want rich man Fine man Loyal man Therapist Pastor Driver Bestie All in one π What do you actually want π
5
1
6
Red flag dey wave like NEPA light Una still say βI can fix himβ π
0
0
3