
UzamaD4th
@UzamaD4th
Followers
6
Following
8
Media
5
Statuses
38
Devoted to the fight. Focused on the finish
Pluto
Joined June 2025
One day ehh that fine boy go tire you, you go enter market go find work ๐คง
0
0
0
Comot for my tl with this 2018 YouTube update !
0
0
0
If you like gym ๐๐
0
0
0
I for like give you but she dun get plenty brothers alreadyโฆ she no go fit even brother zone you ๐๐
0
2
11
Once Yoruba girl dun fair like this, them no go let us hear word.. na so so โFilter for what??โ you go da see for her story ๐๐
0
0
0
High asf?? Untop kpo wey them dash youโฆ Ehh @UrglyGramm ๐๐
1
0
0
Please never ever, in your entire life compare Pedri and Bellingham againโฆ
0
0
0
Guy these girls totรธ dun really gbim!! 70% of them dun born pikin oo ๐ง๐ป๐๐๐คง๐คง
0
0
0
Guyyy wtf, na today I experience this fishy obough.. ๐คง๐คง.. My crush ๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ..
1
0
0