TropTv
@TropTv1
Followers
139
Following
498
Media
47
Statuses
942
Entertainment, News. copywriter, Content writer.
Joined November 2022
Is there really someone that just wish to reach heaven to look at how it looks like..and the Angel Michael take us to the hell fire as excursion π₯Ί
0
0
0
@BSCGemsAlert Which Project Will Make You A Millionaire? 1- $Pi 2- $MANYU 3- $WKC 4- $TROLL 5- $BRETT 6- $DOG 7- $KAS 8- $MASK 9- $UFD 10- $ICE 11- $CORE 12- $VINE 13- $BONK 14- $WAGMI 15- $ENA 16 - $BEEF the green #Pepebull On https://t.co/C8oh8QcbRN
8
10
11
0
6
12
Hands raised, hearts surrendered, one voice, one accord, all glory to God.πΆ The atmosphere is filled with reverence, joy, and power as praise is lifted high. #YAS25 #UnAshamed #DoTooMuch
1
6
14
This video is giving straight Iron Breaker energy!π₯ If YAS Day 2 had a vibe check... this would be it. If you weren't dancing like this... were you even at YAS?π Day 3 is loading... #YAS25 #UnAshamed #DoTooMuch
1
13
26
If no be fake life wetin concern Yoruba girl with caprisun Wetin do kunu abi zobo?π
0
0
0
If you see how girl wey love boy dey behave, you go know say your babe deh wyn you πΉπ
0
0
0
*You are tired of me keh, Take chair make you sit down* *No be me you go disgrace, this relationship must work π€€ππ*
0
0
0
Even where opportunities are denied, space will be created for me and you
0
0
0
_Being a man is not easy, no wig, no makeup_ *If you're ugly, you're ugly nothing can save you except money π₯ΉππΉ*
0
0
0
I see the man dey enter ooπ³, I come carry the charger go give am, he come dash me free 10k wey I no work for, abeg make una clap π for Jesus π«ππ
0
0
0
Okay, e get this man wey come buy laptop from our hand, the man short well wellπ, he come dey shout for me, say make I do fastπ«, I be wan change am for amπ, one mind say make I calm downπ, I come commot go buy the charger, before I go come back, omo na GLE 450,
1
0
0
Advice: abeg no look anybody down, wether tall, Short, average, cause e get wetin just happen here now now, if you want make I gist una comment with love Go on β€οΈ Baba go rest π
1
0
0
No matter how angry I am I will still find a soft spot to throw my phone, Make anger no go turn tears πππ€
0
0
0
βIβll never hurt you like thatβ Person wey go hurt you like this, that and thoseππ
0
0
0
Agent watching you park in after telling you there's steady light and good water
0
0
0